
BOSI GBANGBA
Verse 1
Oh girl as I see you dey waka
Everybody dey look your baka
Dem dey wonder how dem fit to touch your heavy something
Last time when you take my number
You talk say you go holla
But you put me on a long thing
Bridge
Today na today
You no go escape
I go put you for corner
I'm ready for you
Today na today
You no go escape
Mo ti ready la ti taa tan
But before then
Chorus
Bosi gbangba ka jo (3x)
Ta ba she tan o
Bosi koro ka fo (3x)
Verse 2
O fi e sinu Honda
She omode ni e? I wonder
Sho fe wa hummer?
Fo lo yankee fun summer?
Eh,..on te brake
Instead ko wa, wa je cake
Mma toju e lo ti ti lai lai lai lai o
Repeat Bridge
Repeat Chorus
If na your wife make you hold am hold am
If na your girlfriend hold am hold am
If na somebody own o, touch am softly softly
If na your wife make you hold am hold am
If na your girlfriend hold am hold am
If you see somebody with another man own, tell am say..
Fi iyawo oni iyawo sile (4x)
tell am say
Fi iyawo oni iyawo sile (4x)
Repeat Bridge
Repeat Chorus 2x
Thank you Naija DJs for playing my song
E se!
Thank you thank you
my love is too strong mo wa dupe
Thank you naija DJs for playing my song
E se
Thank you thank you,
My love is too strong
Nitori pe
2x
Even when i no dey there..
Una dey play am
Mo rin irin ajo lo
Una still dey play am o
This song is dedicated to every DJ that ever played my record
In my presence, in my absence
Every TV station, every radio station
And most especially the FANS who stay ever faithful
Ten years and Im still doing it
its trybe records baby!
Chorus 2x
Oladele...TKO....el dee e e e e e e
and to all y'all who thought I was done
I'm just getting started
BIG BOY
(chorus - eLDee)
I got some stunna shades on, prada on my back, Louis on my feet, Gucci on my wrist
I'm a Big Boy, they hate on me cos I'm a Big Boy...
Tori mo joko sinu Bentley, Porsche ati hummer,
Lau lau spending, Pounds ati dollar,
Im a Big Boy, they keep on hating on a Big Boy!!!
(eLDee)
eko lon bimi si, ibe ni moti wa,
gotta rep my hood, i'm from Lagos city in Naija,
I stack chips, my louis vuitton kicks,
while my Audemar ticks, with jewels from conflicts,
My money longer than the river Nile o,
connected from Atlanta to Okokomaiko,
they see me stunting in a murcielago,
or in a gallardo, Omo we bad oo...
(Olu Maintain)
Boju boju gbogbo wan ranju,
they say mr Olu, you don go do juju,
na baba God give, me I say thank you,
karmakazee on a kentro level,
these days Olu ti elevate o,
him dey relate with secretary of state o,
Collin Powell, oh well, dance Yahoozee so well,
Now I know you so well, now my album don sell,
Too much money, ebengazua!!
Awon aboki gan wan so pe sanu de zua,
one billion dollar, as a big boy mo ti hammer.
(repeat chorus)
(eLDee)
oh I think you like me, you wanna be like me,
haters they dont like me, cos they aint got it like me,
ahh... I get it lau lau, I spend it lau lau,
y'all need to save, but me I got it now now!
See my moto, come, wa ya photo,
cash like the lotto, no be otokoto,
money in a duffle bag, heavy like gbim gbim,
now i got power like say i bin dey gym gym
(olaDELe)
Too much money, we big spending
the way we dey burn am, you go think say na benson,
tear rubber everything,.. well,..almost everything,
soon as I enter, omo ti mental
why she no go follow me, follow me go
o ti je dodo, o ti je dodo yo o
why una dey le ju, dey le ju o
wan ti fagboyo, wan ti fagboyo o
(chorus)
(eLDee)
Dem say we dey flex, say we dey flex
S-5, Maybach, Maserati, Double R, sitting in the garage
but why you dey vex? why you dey vex?
Is it your money? ehn? (4x)
Dem say we dey show, say we dey show
see as pepper dey blow, forty bottles of Mo, just dey shayo dey go
why you dey vex? (2x)
Is it your money? ehn? (4x)
(Banky W)
Bad man, bad to the bone
ci-ci-City people won't leave me alone,
see every other week I'm in Encomium,
Haters really hate it see they told me
Ive got too much money la po, no be may fault
even your kele wanna go, no be my fault
voice of an angel, flow of a rapper
face of a fine boy, so much swagger
repping EME from sunday to saturday,
mo ti so fun e pe, mi o ba e sere
money on my mind cash comes before honeys
They only want my Etisalat money!!
(repeat Chorus)